Pity 4 Us - Timaya

Pity 4 Us - Timaya

  • Erscheinungsjahr: 2018
  • Sprache: Englisch
  • Dauer: 3:25

Nachfolgend der Liedtext Pity 4 Us Interpret: Timaya mit Übersetzung

Liedtext " Pity 4 Us "

Originaltext mit Übersetzung

Pity 4 Us

Timaya

Originaltext

Mr biggie man o, Mr poor man o

Fellow Nigerians o, sebi una dey hear me o

No be wetin dem be talk o

This was not what dey promised us o

Dem tell us say dem go bring the change o

oh no no, no no

As the thing dey go, situation e just dey bad o eh

As day dey break things e just dey hard ooo

No food to chop, everyday dollar dey rise o

See the people don dey cry o+

Oh no no no no

Pity for us o, pity for us o

Politicians please pity for us o

Na beg we dey beg o, see my people don dey die o

Please pity for us o, politician please pity for us o

Oh no no no no+

I believe in Nigeria with all my life

I pledge to Nigeria my country o, with all my heart o

Anywhere I go na naija

Anything I do na naija,

Anywhere I go to naija

See my houses na for naija,

I invest in my naija,

Everything na plan for naija

politician show some love o+

Oh no no no no

Pity for us o, pity for us o

Politician have mercy on us o

Na beg we dey beg o

E don dey the thing don dey bad o

Please pity for us o

Politician please pity for us o

Pity for us o

Oh no no no no+

Oh naija

Iworiwo, Iworiwo, Iworiwo

As we sit down dey complain today our gragra e full for our body

As we dey for here we dey complain our own e full our body o

Search your conscience o

We sef we no good try

Make we live right oh

We sef we no dey try

I know say everyday politician Dey steal our money

I know say politicians carry our money go oversea

People dey die

Politician just dey smile o

People dey die o

Their children dey oversea

Pity for us o, Pity for us o

Politician have mercy on us oo

We don dey die o, Anything we do o

Please pity for us o, politician have mercy on us o

Oh no no no

This is painful oh

Liedübersetzung

Herr Biggie Mann o, Herr armer Mann o

Liebe Nigerianer o, sebi una dey hört mich o

No be wetin dem be talk o

Das war nicht das, was sie uns versprochen haben

Sagen Sie uns, sagen Sie, gehen Sie, bringen Sie das Wechselgeld o

oh nein nein, nein nein

So wie es aussieht, ist die Situation einfach schlecht, eh

Als der Tag anbricht, werden die Dinge einfach hart, ooo

Kein Essen zum Hacken, jeden Tag steigen die Dollars

Sehen Sie, wie die Leute nicht weinen

Oh nein nein nein nein

Mitleid mit uns o, Mitleid mit uns o

Politiker haben bitte Mitleid mit uns o

Na betteln wir betteln o, sieh zu, wie meine Leute nicht sterben o

Bitte haben Sie Mitleid mit uns o, Politiker bitte haben Sie Mitleid mit uns o

Oh nein nein nein nein+

Ich glaube mein ganzes Leben lang an Nigeria

Ich gelobe Nigeria meinem Land o, von ganzem Herzen o

Überall, wo ich hingehe, na naija

Alles was ich tue na naija,

Überall, wo ich nach Naija gehe

Siehe meine Häuser na für naija,

Ich investiere in meine Naija,

Alles na Plan für naija

Politiker zeigen etwas Liebe o+

Oh nein nein nein nein

Mitleid mit uns o, Mitleid mit uns o

Politiker erbarme dich unser o

Na betteln wir betteln o

E don dey the thing don dey bad o

Bitte haben Sie Mitleid mit uns o

Politiker bitte Mitleid mit uns o

Schade um uns o

Oh nein nein nein nein+

Oh naija

Iworiwo, Iworiwo, Iworiwo

Während wir uns hinsetzen, beschweren sie sich heute, dass unsere Gragra für unseren Körper voll ist

Während wir uns hierher begeben, beschweren wir uns über unseren eigenen Körper

Erforsche dein Gewissen o

Wir sef wir wir es nicht gut versuchen

Lass uns richtig leben, oh

Wir werden es auf keinen Fall versuchen

Ich weiß, dass der Alltagspolitiker unser Geld stiehlt

Ich weiß, dass Politiker unser Geld nach Übersee tragen

Menschen sterben

Politiker lächeln nur o

Leute sterben o

Ihre Kinder sterben im Ausland

Mitleid mit uns o, Mitleid mit uns o

Politiker erbarme dich unser oo

Wir sterben nicht o, alles was wir tun o

Bitte haben Sie Mitleid mit uns o, Politiker erbarme sich unserer o

Oh nein nein nein

Das ist schmerzhaft, oh

Weitere Lieder des Künstlers:

4

I Don Blow

Timaya, Sayo Pisanta • 2018

5

Happy

Timaya, Sir Shina Peters • 2018

8

Who Born You

Timaya, Wrecoba, Allenian & TJ 2 Solo • 2018

12

Sanko

Timaya • 2019

13

Life Anagaga

Timaya, M.IDe Rebirth • 2018

19

Ukwu

Timaya • 2018

Neue Texte und Übersetzungen auf der Site:

Über 2 Millionen Songtexte

Lieder in verschiedenen Sprachen

Übersetzungen

Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen

Schnellsuche

Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.