
Nachfolgend der Liedtext Niger Delta Interpret: Nneka mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
Nneka
Dem come fish our water empty
Dem come chop our oil plenty
Come take resources away
Come take all our riches
Dem come use us as dem store
For raw material to make them rich
Oh brother, brother, bross wetin
Sister, sister, sis
Wetin we dey do the, the, the
Wetin we dey do dem thief, thief
Where we dey wen dem own, own us
What we sow na I we go reap
Wetin we dey do the, the, the
Wetin we dey do dem thief, thief
Where we dey wen dem own, own us
What we sow na I we go reap
Tell me wetin I go do
'Cause I dey loss in d sins in d flesh of d world
Lord, forgive wouldn’t save my soul from dying
Kai, oga suffri oh, oga suffri oh, oga suffri oh
It don teh wen u dey do me like dis
Oh, but right now I no go take am no more
I go open my mouth, go tell you wetin I dey feel
Wetin we dey do the, the, the
Wetin we dey do dem thief, thief
Where we dey wen dem own, own us
What we sow na I we go reap
Wetin we dey do the, the, the
Wetin we dey do dem thief, thief
Where we dey wen dem own, own us
What we sow na I we go reap
See, tell me, see wen we notice, see wetin dem do us
Where dem come take us, dem take us go iyunda
Use as dem slave
Wetin we do dem
Wetin dem do us
Dem Fisch kommt unser Wasser leer
Dem komm hack unser Öl reichlich
Komm, nimm Ressourcen weg
Komm, nimm all unsere Reichtümer
Dem nutzen Sie uns als den Laden
Für Rohstoffe, um sie reich zu machen
Oh Bruder, Bruder, Bross Wetin
Schwester, Schwester, Schwester
Wetin we dey do the, the, the
Wetin wir machen den Dieb, Dieb
Wo wir sind, besitzen wir
Was wir säen, werden wir ernten
Wetin we dey do the, the, the
Wetin wir machen den Dieb, Dieb
Wo wir sind, besitzen wir
Was wir säen, werden wir ernten
Sag mir nass ich gehe tun
Denn ich dey Verlust in d Sünden in d Fleisch von d Welt
Herr, Vergebung würde meine Seele nicht vor dem Tod retten
Kai, oga suffri oh, oga suffri oh, oga suffri oh
Es ist nicht so, wenn du mich so magst
Oh, aber im Moment gehe ich nicht mehr
Ich öffne meinen Mund und sage dir, wie nass ich mich fühle
Wetin we dey do the, the, the
Wetin wir machen den Dieb, Dieb
Wo wir sind, besitzen wir
Was wir säen, werden wir ernten
Wetin we dey do the, the, the
Wetin wir machen den Dieb, Dieb
Wo wir sind, besitzen wir
Was wir säen, werden wir ernten
Sehen Sie, sagen Sie mir, sehen Sie, wann wir es bemerken, sehen Sie, was Sie uns tun
Wo sie uns hinbringen, bringen sie uns hin, iyunda
Als Dem-Sklave verwenden
Was wir tun
Nass machen sie uns
Nneka • 2022
Nneka • 2015
Nneka • 2015
Nneka • 2015
Nneka • 2015
Nneka • 2022
Nneka • 2016
Nneka • 2015
Nneka, Nneka feat. Ziggy Marley, Eeday, Frank Fitzpatrick • 2019
Maskoe, Nneka • 2014
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.