Nachfolgend der Liedtext Suffri Interpret: Nneka mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
Nneka
Una dey talk of ur elections, Nigerians, Nigerians
We dey talk of the redemption, naija, naija
We dey talk of resolutions, oya
Tell me where the solution because nothing dey change
We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake
All these lies so
Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don’t you tamper with my soul, eh eh
Na only d rich man still dey gain oh
All d moni where I dey go oh
Still u see, na only poor man dey suffer
Brother, your wish is my order, oh
But nothing dey change, we just dey yan
We just dey spray, we just dey rake, all these lies
Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don’t you tamper with my soul, eh eh
Bridge
Suffri, suffri with my soul oh
Suffri, suffri with my soul oh… jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don’t you tamper with my soul, eh eh
Oga fulfill my wishes to travel to distant places
But allow my soul not to perish for me to be dressed in laces
As life goes on, I remember all the things I have achieved
Sunset, thunder and the storms show that we have truly, really been deceived
Na truth wen dem dey talk say na wetin you sow
Na I you go reap, still na soso lie, na I we dey spread, spray, dey open eye to
see deceit
To see us rise we must rejuvenate
Na bottem we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh for too long, down for too long
Jeh o jeh jeh jeh o
Una dey rede über deine Wahlen, Nigerianer, Nigerianer
Wir sprechen von der Erlösung, naija, naija
Wir reden von Vorsätzen, oya
Sag mir, wo die Lösung ist, weil sich nichts ändern wird
Wir dey yan, wir dey spray, wir dey harke
All diese Lügen so
Suffri, suffri mit meiner Seele, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri mit meiner Seele, Oga, du hörst mich oh sagen
Suffri, suffri mit meiner Seele jeh jeh jeh jeh
Mach dich nicht an meiner Seele zu schaffen, eh eh
Na nur d reicher Mann gewinnt immer noch oh
All d moni, wo ich hingehe, oh
Siehst du immer noch, na nur der arme Mann leidet
Bruder, dein Wunsch ist mein Befehl, oh
Aber nichts ändern, wir nur yan
Wir sprühen nur, wir harken nur, all diese Lügen
Suffri, suffri mit meiner Seele, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri mit meiner Seele, Oga, du hörst mich oh sagen
Suffri, suffri mit meiner Seele jeh jeh jeh jeh
Mach dich nicht an meiner Seele zu schaffen, eh eh
Brücke
Suffri, suffri mit meiner Seele, oh
Suffri, suffri mit meiner Seele oh… jeh jeh jeh
Suffri, suffri mit meiner Seele, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri mit meiner Seele, Oga, du hörst mich oh sagen
Suffri, suffri mit meiner Seele jeh jeh jeh jeh
Mach dich nicht an meiner Seele zu schaffen, eh eh
Oga erfüllt meine Wünsche, zu fernen Orten zu reisen
Aber lass meine Seele nicht zugrunde gehen, damit ich in Spitzen gekleidet bin
Im Laufe des Lebens erinnere ich mich an all die Dinge, die ich erreicht habe
Sonnenuntergang, Donner und Stürme zeigen, dass wir wirklich, wirklich getäuscht wurden
Na Wahrheit wen dem dey reden sagen na nass du Sau
Na ich du gehst ernten, immer noch na soso lügen, na ich wir verteilen, sprühen, öffnen die Augen
siehe Betrug
Um uns aufsteigen zu sehen, müssen wir uns verjüngen
Na unten wir dey teh teh
Na unten wir dey teh teh
Na unten haben wir das zu lange, unten zu lange
Jeh o jeh jeh jeh o
Nneka • 2022
Nneka • 2015
Nneka • 2015
Nneka • 2015
Nneka • 2015
Nneka • 2022
Nneka • 2016
Nneka • 2015
Nneka, Nneka feat. Ziggy Marley, Eeday, Frank Fitzpatrick • 2019
Maskoe, Nneka • 2014
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.