Ferrari - Yemi Alade
С переводом

Ferrari - Yemi Alade

  • Год: 2016
  • Язык: Englisch
  • Длительность: 3:26

Nachfolgend der Liedtext Ferrari Interpret: Yemi Alade mit Übersetzung

Liedtext " Ferrari "

Originaltext mit Übersetzung

Ferrari

Yemi Alade

Оригинальный текст

Oh oooo ah ah

Uhmm oh baby ah ah

Ferrari, salary ah ah ah

If you love me you go buy me Ferrari

If you like me you go pay me salary

Soup wey sweet na money dey cook am

If you want it you go spend to chop am

Cos I love you no be mouth oh, oh oh

No be mouth oh eh

Love no be for mouth oh ah ah

No be mouth oh eh

I love you no be mouth oh, oh oh

No be mouth oh eh

Love no be for mouth oh ah ah

No be mouth oh eh

Oga tia ga na kpa we t’ego

My mate they do holiday for Chicago

Container nola isi na normal excuse o

I don dey wait so tey wait come dey wait me oh

My front eh, my back eh

Dey do you ishin gbaka

If you want to gbadun me well

Mr. Man you must ginger

Gucci oh Fendi oh

Otelu me teyin telu mufu

No dey call me sweet pie with nothing oh

If you love me you go buy me Ferrari

If you like me you go pay me salary

Soup wey sweet na money dey cook am

If you want it you go spend to chop am

Cos I love you no be mouth oh, oh oh

No be mouth oh eh

Love no be for mouth oh ah ah

No be mouth oh eh

I love you no be mouth oh, oh oh

No be mouth oh eh

Love no be for mouth oh ah ah

No be mouth oh eh

Oga I don tire to stay mainland

E no go bad if you buy me mansion for Banana island

Open supermarket for me for Netherlands

Nothing suppose too much for me

As your sweetheart oh eh

My front eh, my back eh

Dey do you ishin gbaka

If you want to gbadun me well

Mr. Man you must ginger

Gucci oh Fendi oh

Otelu me teyin telu mufu

No dey call me sweet pie with nothing oh

If you love me you go buy me Ferrari

If you like me you go pay me salary

Soup wey sweet na money dey cook am

If you want it you go spend to chop am

Cos I love you no be mouth oh, oh oh

No be mouth oh eh

Love no be for mouth oh ah ah

No be mouth oh eh

I love you no be mouth oh, oh oh

No be mouth oh eh

Love no be for mouth oh ah ah

No be mouth oh eh

Перевод песни

Oh oooo ah ah

Uhmm oh Baby ah ah

Ferrari, Gehalt ah ah ah

Wenn du mich liebst, dann kauf mir Ferrari

Wenn du mich magst, gehst du mir Gehalt zahlen

Suppe wey sweet na money dey cook am

Wenn du es willst, gibst du aus, um morgens zu hacken

Denn ich liebe dich nicht sein Mund oh, oh oh

Nein sein Mund oh eh

Liebe ist nicht für den Mund oh ah ah

Nein sein Mund oh eh

Ich liebe dich nicht sein Mund oh, oh oh

Nein sein Mund oh eh

Liebe ist nicht für den Mund oh ah ah

Nein sein Mund oh eh

Oga tia ga na kpa we t'ego

Mein Kumpel, sie machen Urlaub für Chicago

Container nola isi na normale Ausrede o

Ich warte nicht, also warte, komm, warte, oh

Meine Vorderseite eh, meine Rückseite eh

Dey ishin gbaka

Wenn du mich gut gbadunen willst

Mr. Man, Sie müssen rot werden

Gucci, oh Fendi, oh

Otelu me teyin telu mufu

Nein, sie nennen mich süßen Kuchen mit nichts, oh

Wenn du mich liebst, dann kauf mir Ferrari

Wenn du mich magst, gehst du mir Gehalt zahlen

Suppe wey sweet na money dey cook am

Wenn du es willst, gibst du aus, um morgens zu hacken

Denn ich liebe dich nicht sein Mund oh, oh oh

Nein sein Mund oh eh

Liebe ist nicht für den Mund oh ah ah

Nein sein Mund oh eh

Ich liebe dich nicht sein Mund oh, oh oh

Nein sein Mund oh eh

Liebe ist nicht für den Mund oh ah ah

Nein sein Mund oh eh

Oga, ich werde nicht müde, auf dem Festland zu bleiben

Es geht nicht schlecht, wenn du mir eine Villa für Banana Island kaufst

Supermarkt für mich für Niederlande öffnen

Nichts ist zu viel für mich

Als Ihr Liebling, oh eh

Meine Vorderseite eh, meine Rückseite eh

Dey ishin gbaka

Wenn du mich gut gbadunen willst

Mr. Man, Sie müssen rot werden

Gucci, oh Fendi, oh

Otelu me teyin telu mufu

Nein, sie nennen mich süßen Kuchen mit nichts, oh

Wenn du mich liebst, dann kauf mir Ferrari

Wenn du mich magst, gehst du mir Gehalt zahlen

Suppe wey sweet na money dey cook am

Wenn du es willst, gibst du aus, um morgens zu hacken

Denn ich liebe dich nicht sein Mund oh, oh oh

Nein sein Mund oh eh

Liebe ist nicht für den Mund oh ah ah

Nein sein Mund oh eh

Ich liebe dich nicht sein Mund oh, oh oh

Nein sein Mund oh eh

Liebe ist nicht für den Mund oh ah ah

Nein sein Mund oh eh

Über 2 Millionen Songtexte

Lieder in verschiedenen Sprachen

Übersetzungen

Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen

Schnellsuche

Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.