Nachfolgend der Liedtext I Love You Interpret: P-Square mit Übersetzung
Originaltext mit Übersetzung
P-Square
Na today, e don dey
Girl you know say me I no dey lie
This is what you said to me You say your love no dey lie
Say your feelings no dey die
See me girl I dey cry eyah
Oh no
You say your love no dey lie oh
See me girl I dey cry
Tell me which kind lie be this
Na today eyah e don dey
You say your love no dey lie
E don tey Make you tell your friends
Wetin dey Girl you know say me I no dey lie She go talk say we go spend our
life together
She like me pass her own mother
She prefer me pass her own father
My brothers tell me which kind lie be this
Na today, eyah e don tey
very day that I saw you girl
Girl, I knew that you were a playa
Because you wanna break my heart
And turn me upside down
Girl you know say me I no dey lie Girl, anytime I dey with you
Girl, I feel you say you be witch o
Make you get out of my sight
Make you find your way
Tell me which kind lie be this
Na today eyah e don tey
REPEAT Na the same girl wey I see inside my best friend moto
Oh no, no be so
Girl, I don’t need an explanation
Girl why you dey tell lie
Tell me really why you dey tell lie
They talk say who say, she say that
That she say that
P-Sqaure don say that
My brothers tell me which kind lie be this
She don kolo
I swear nobody could believe the girl
No be so
REPEAT What sort of a life is this
Which kind life wey be this
Wey someone go dey fit struggle
Dey hustle, dey bubble for jungle
No be for double
Na the same girl wey I hustle
Na she be trouble
Who be that babe wey dey fumble
Make she go sef
Why, why, why, why I go cry
When I dey try
She dey lie say her love no dey die So now baby tell me, who dey lie Make I
tell you wetin I get for my mind
Baby girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Hey yo, that was then
But now girl, I don’t need you no more
Make you go, I don’t need you no more
REPEAT Girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Girl, wetin I do you
Make you go, I don’t like you no more
Girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Girl, wetin I do you
Make you go, I don’t need you no more
Girl, I go die o
Eh
Ei, eh ei eh, oh no
REPEAT (till fade)
Girl, I go die o
Eh
Ei, eh ei eh, oh no
Na heute, e don dey
Mädchen, das du kennst, sag mir, ich lüge nicht
Das hast du zu mir gesagt. Du sagst, deine Liebe ist keine Lüge
Sagen Sie, dass Ihre Gefühle auf keinen Fall sterben
Sieh mich, Mädchen, ich weine, eyah
Ach nein
Du sagst deine Liebe, keine Lüge, oh
Sieh mich, Mädchen, ich weine
Sag mir, was für eine Lüge das ist
Na heute eyah e don dey
Du sagst, deine Liebe lügt nicht
E don tey Lass dich deinen Freunden davon erzählen
Wetin dey Mädchen, das du kennst, sag mir, ich lüge nicht, sie redet, sag, wir verbringen unsere
gemeinsames Leben
Sie geht wie ich an ihrer eigenen Mutter vorbei
Sie zieht es vor, wenn ich an ihrem eigenen Vater vorbeigehe
Meine Brüder sagen mir, was für eine Lüge das ist
Na heute, eyah e don tey
an dem Tag, an dem ich dich sah, Mädchen
Mädchen, ich wusste, dass du ein Playa bist
Weil du mein Herz brechen willst
Und stell mich auf den Kopf
Mädchen, das du kennst, sag mir, ich lüge nicht, Mädchen, wann immer ich mit dir sterbe
Mädchen, ich fühle, du sagst, du bist Hexe o
Damit du mir aus den Augen gehst
Lass dich deinen Weg finden
Sag mir, was für eine Lüge das ist
Na heute eyah e don tey
WIEDERHOLEN Na das gleiche Mädchen, das ich in meinem Motorrad des besten Freundes sehe
Oh nein, nein sei so
Mädchen, ich brauche keine Erklärung
Mädchen, warum erzählst du Lügen?
Sag mir wirklich, warum du lügst
Sie reden sagen, wer sagt, sie sagt das
Dass sie das sagt
P-Quadrat sagt das nicht
Meine Brüder sagen mir, was für eine Lüge das ist
Sie zieht Kolo an
Ich schwöre, niemand konnte dem Mädchen glauben
Nein sei so
WIEDERHOLEN Was ist das für ein Leben
Welche Art von Leben werden wir sein?
Wey jemand geht fit kämpfen
Die Hektik, die Blase für den Dschungel
Nein für doppelt
Na dasselbe Mädchen, mit dem ich mich beschäftige
Na sie ist Ärger
Wer ist das Baby, das wey dey fummelt?
Bring sie dazu, sef zu gehen
Warum, warum, warum, warum weine ich
Wenn ich es versuche
Sie lügt, sagt ihre Liebe, sie stirbt nicht. Also, Baby, sag mir jetzt, wer sie lügt, mach mich
sag dir nass ich werde für meinen Verstand
Baby Girl, nass mache ich dich
Ich versuche, Sie wissen zu lassen, dass ich es mag, wenn Sie an meiner Mama vorbeikommen
Hey yo, das war damals
Aber jetzt Mädchen, ich brauche dich nicht mehr
Lass dich gehen, ich brauche dich nicht mehr
WIEDERHOLEN Mädchen, nass mache ich dich
Ich versuche, Sie wissen zu lassen, dass ich es mag, wenn Sie an meiner Mama vorbeikommen
Mädchen, nass mache ich dich
Lass dich gehen, ich mag dich nicht mehr
Mädchen, nass mache ich dich
Ich versuche, Sie wissen zu lassen, dass ich es mag, wenn Sie an meiner Mama vorbeikommen
Mädchen, nass mache ich dich
Lass dich gehen, ich brauche dich nicht mehr
Mädchen, ich gehe sterben o
Eh
Ei, eh ei eh, oh nein
WIEDERHOLEN (bis verblassen)
Mädchen, ich gehe sterben o
Eh
Ei, eh ei eh, oh nein
Lieder in verschiedenen Sprachen
Hochwertige Übersetzungen in alle Sprachen
Finden Sie die benötigten Texte in Sekundenschnelle.